Photo of the Day- LOL

   Abeg i take God beg una, make una tell me d tin wey una see, as for me, i no see anytin oooh***wink*** Nice outfit, BUT!

4 comments:

  1. D guy suppose don con buy play pant for my hand to pack uncle john wehweh! Joe y u tell am say u sef buy for my hand! Lol

    ReplyDelete
    Replies
    1. Seriously ma, I don forget say u dey sell paint, no vex jare, I go tell ham next Time,...but me no buy for ur hand oooooo

      Delete
  2. Lol...I didn't see anytin oo

    ReplyDelete

Disclaimer:
*Don't Forget To Drop Your Comments After Reading
*Comments on this blog are NOT posted by Agbo.
*Agbosblog Readers are SOLELY responsible for the comments they post on Agbosblog.com
*Follow On Instagram @agbosblog
*Follow On Twitter @agbosblog

Thank You