MUST READ--- Open Pidgin Letter To President Goodluck Jonathan
Dear Mr. President,
I just want beg you Bros Jonathan. I take all the
gods of Nigeria beg you. I take all the gods wey people dey hide
worship beg you. I take the God wey most of us dey worship openly beg
you. I take the day wey dem born you take beg you. I take all the things
wey you like beg you. Bros, as I
dey write this ehn, na prostrate I prostrate for you oh. I take all my
heart beg you. I take my papa yam farm beg you. I use my papa
cocoa plantation beg you.I take Anti Party take beg you. Shey na 2015? No worry we go dash you till 2019. Missing $20 billion? No be craze de worry Sanusi Lamido, where him see that kind money dey miss, no mind am Bros, we don comot our mind for that one too. We no even want know how you take dey spend oil subsidy money Bros. Spend am anyhow, na you be Presido. Even the almost one trillion naira for security sef, we don close our eyes. Bros, if you like no do any road again, we no go ask you. Fuel scarcity?? No worry Bros, e don tey wey we don dey use to am.
We sabi buy black market. Abi people wey dey sell am dey from there get dem own chop no be we brothers? Bros, even jobs sef, no worry your head for that one. Na you send people make dem born plenty children? No worry, we sabi struggle. Electricity? Forget dat one Bros J. How many of we grand papas use electricity? Dem no live long? We go dey manage dat one too. If we want enjoy, we go use our Gencos. Thank God say we never follow your advice say make we throw dem away. Bros J., all these my begging ehn, na one thing I need from you.
This one wey Nigerians life no come even get value reach cockroach for oyinbo land own tire me. Bros, just use all your head and mind dey see how you go take dey protect our life. We no need all those things wey we dey disturb you for. Na long throat dey do us. Just help us make we dey safe Bros. If you fit do that one for us ehn, I go join curse anybody wey ask you how you take dey spend we money. We no want to dey waka dey fear say the next sound fit be bomb sound Bros.
We no want to dey see fellow struggling Nigerians dey roast like chickens wey oyinbo say dem get bird flu. Bros J, sebi you talk say you no get shoe? E mean say you too be one of us before before. If dem former leaders no protect you allow bomb finish you, se you for reach where you dey so so tey you no fit know how many shoes you get. God wey carry you reach there never resign oh and na Him I dey take beg you make you do everything to see say we too live oh. I beg Bros J., no mind all these people wey say you no go continue.
Just protect our life for us. Na your hand soldiers, police and all of them dey. Use them protect we the poor masses too na. No be only the big big men and women deserve to live safe. We too, na life dey our body and wetin fit make wey una dey where una dey so, we too fit reach there oh one day. But, that one na only if we live. I take God beg you Bros J., na beg I dey beg, no be strong head.
Greet mama peace,abi wetin dem call am,for me!
(Source :Hauwa Oshafu's FB)



I always spent my half an hour to read this website's posts everyday along with a mug of coffee.
ReplyDeleteHere is my web site: Ignacia
Another fantasy method I have heard of is the chin wrap.
ReplyDeleteUsing elliptical cross trainerson a regular basis does not get dull and repetitive because the machines possess
lots of different excercise sessions already installed on them.
Keep the repayments of the loan to a minimum by going
for as long a period as you can get, say, 2 years.
Sometimes we all experience days where we have self doubt.
One can follow a flexible fat loss system to
improve general health and attain that dream figure.
Visit my website - facebook facebook account creator light bot game; ,
" That's what folks, especially the younger generation, really have to know and understand. Additionally, they're very heavy, typically weighing above 150 lbs for small units. The most significant factor of your great hip flask, the pros declare, is its ease-of-use functionality, or lack thereof.
ReplyDeletemy web blog Own Business News
Can I ask if you're alright with paid for blog posts?
ReplyDeleteAll I'd require is for you to post posts for me and also a website link or reference to my site.
I could possibly pay you.
Review my homepage - Reviews on Pearly Penile Papules Removal, https://archive.org/,
You can also control the player with configurable hot
ReplyDeletekeys, mouse gestures, infrared controllers, and laptop
motions. No matter what the formats are of your source files,
just add the videos you would like to enjoy on PSP and it will batch
convert those files into the same one PSP format.
GPRS & EDGE provide the handset with its connections
to the appropriate cellular networks whilst areas
covered by 3G utilises an HSDPA connection for Internet access.
Feel free to visit my web-site ... KMPlayer free downloadKMPlayer download freeKMPlayer pc downloaddownload KMPlayerdownload free KMPlayerKMPlayer downloadKMPlayer Free DownloadKMPlayerFreeDownload
Hi to every one, the contents present at this web page are
ReplyDeletetruly amazing for people experience, well, keep up the good work fellows.
Take a look at my page vermont seo
That is a very good tip especially to those new to the blogosphere.
ReplyDeleteBrief but very accurate information… Thanks for sharing this one.
A must read article!
Have a look at my website visit website ()
We're a gaggle of volunteers and opening a brand new scheme in our community.
ReplyDeleteYour site offered us with useful information to work on.
You've performed an impressive job and our entire neighborhood will likely be thankful
to you.
Feel free to surf to my web page ... what is a sex tape
ReplyDeleteRapper, Sinzu in Debit card fraud
Good post. I learn something new and challenging on websites I stumbleupon every
ReplyDeleteday. It will always be interesting to read content from other authors and
use a little something from their websites.
Here is my webpage ... Heartburn No More ()
I think this is among the most vital information for
ReplyDeleteme. And i am glad reading your article. But want to remark on some general things, The site style is perfect, the articles is really great : D.
Good job, cheers
My page: kulturystyka
A person necessarily assist to make severely posts I would state.
ReplyDeleteThis is the first time I frequented your web page and up to now?
I amazed with the analysis you made to create this actual post extraordinary.
Excellent task!
Take a look at my web page :: lån penge
Great post. I am facing a few of these issues as well..
ReplyDeleteAlso visit my web site bingo
Valuable information. Lucky me I discovered your web site unintentionally, and I'm shocked why this coincidence didn't came about earlier!
ReplyDeleteI bookmarked it.
Here is my weblog: 8 Ball pool Hack