I will say to her, dis was d tin I did wit ur hole family I want to say am sowi bt ur doin dsame tin so carry go am done wit ur family do finsh make u dey go I won go do another family. Taaa ND FUNNY
Disclaimer: *Don't Forget To Drop Your Comments After Reading *Comments on this blog are NOT posted by Agbo. *Agbosblog Readers are SOLELY responsible for the comments they post on Agbosblog.com *Follow On Instagram @agbosblog *Follow On Twitter @agbosblog
na to kill the girl na
ReplyDeleteNa wa oo...u dey harsh oh, u no won even ask question sef bfor ur action
Deletesit down and tell dem to start all over again, sothat i can watch the whole tin
ReplyDeleteLike season film bah?
Deletemay God help her, will send her packing instantly but bfor den, the guy done die finish
ReplyDeleteShey na d guy fault abi ur wife fault?
DeleteCheck wot her problem is, let her say wot she want n after d guy should take her as a gift
ReplyDeleteAfter she don talk d tin wey she want, u go still give d guy d girl carry go house? Check ur self
DeleteLock d house n send 4 witness with photo shots n send it home 4 her parent 2 see d wanderful God!!!!
ReplyDeleteLol, funny
DeleteThis comment has been removed by the author.
ReplyDeleteI will say to her, dis was d tin I did wit ur hole family I want to say am sowi bt ur doin dsame tin so carry go am done wit ur family do finsh make u dey go I won go do another family. Taaa ND FUNNY
ReplyDeleteNawaooo women dε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ funny o , well if na ma woman I will first here from her
ReplyDeleteHeeah!! Dis one na big gbege o. But how can a house wife be doing dis? Marriage is byebye to all dis na; na wa o
ReplyDelete